His other popular songs include; Gone Far, Kilofeshe, Caro, and love-esque Ampiano jam, “Loving You” – a chart-topping single which is a street anthem.Full Lyrics

Intro

(Drink garri, welda your brain go calm down)
(I dey smoke igbo?)
Hmmm hmmm
Hmm hmm
Niphkeys

Verse 1

I be person pikin
I get feelings too
My mind is split in two
I love you but I love sleeping too
Girl you can just tell me, if you cant deal with you
So many other guys won chill with you

[the_ad id=”33485″]

Bridge

Now I just want to marry her
Wan buy her designers
Check your window, ka rira
It’s been like 4 days ta rira
I don upgrade my terminal
2 shorties mapami now
You know say I sabi now
My song is sweet like ribena

Pre-Chorus

Mummy and daddy jo
Boys and girls jo
Omode kpelu agbalaga
Oloyun ton lo si ante natal
Anywhere me I go
Say dem love my flow
Dem say Zino getti lamba
Omode wey gettie raba ahh

[the_ad id=”41664″]

Chorus

I be inside playing call of duty
Loving you be my call of duty
Say for loving two, I’m guilty
This all I’m wanting
Simisola wants Sex
I’ve gotten a girl obsess
Verse 2
Girl, you have to bring your friends
‘Cause they all have to meet my friends
And we have a show by ten
So, we have to leave by then
Oh, abi dem no get idea
But I no too dey show myself[the_ad id=”41664″]

Bridge

Now I just want to marry her
Wan buy her designers
Check your window, ka rira
It’s been like 4 days ta rira
I don upgrade my terminal
2 shorties mapami now
You know say I sabi now
My song is sweet like ribena

Chorus

Mummy and daddy jo
Boys and girls jo
Omode kpelu agbalaga
Oloyun ton lo si ante natal
Anywhere me I go
Say dem love my flow
Dem say Zino getti lamba
Omode wey gettie raba ahh

[the_ad id=”41670″]

Bridge

Maa poltergeist I sneak up on you
Me I no fit give up on you
Abi make I use ninja
Baby mabami ja

Outro

It’s like playing call of duty
Loving you be my call of duty
Say for loving two, I’m guilty